Discover and read the best of Twitter Threads about #drhalz

Most recents (1)

Woman: My baby's leg dey burnt.
Doc: wetin happen?
Woman: I don't know oh. Came home and saw it burnt.
Doc: Madame, your pickin fit die if you no talk true.
Woman: E dey get fever then convulsion come join the matter. I come dey panic. Dey scream like person wey see ghost.
My...
neigbours come dey cool my temper but I no gree calm down. They come push me outside, lock door.
They poured something for my pickin mouth. Come put his leg for inside fire. My pickin no dey get better.

Sweet Mama's Association, high temperature aka Fever can cause convulsion.
We dey call am febrile convulsion.
Whenever your child dey convulse, no dey panic like person wey dey send go Nineveh.

Madame, next time, Be calm. Don't go about calling your neighbours to come & see what your child is doing.

Your neighbours fit get good intentions oh but the
Read 8 tweets

Related hashtags

Did Thread Reader help you today?

Support us! We are indie developers!


This site is made by just two indie developers on a laptop doing marketing, support and development! Read more about the story.

Become a Premium Member ($3.00/month or $30.00/year) and get exclusive features!

Become Premium

Too expensive? Make a small donation by buying us coffee ($5) or help with server cost ($10)

Donate via Paypal Become our Patreon

Thank you for your support!