#DoubtlessThouArtMyFather (Isaiah 63:16) Profile picture
Official Twitter Account of HARUNA DANIELS, Architect, Kebbi State indigene; Bible Addict/Story Teller, CORE BATIST, Unapologetically in love with Nigeria. 🇳🇬

Sep 20, 2020, 5 tweets

Part 4:
Which Biblical characters said these AND TO WHO? 😇

1) My guy, I love my sister die!

2) Who be dis bingo wey dey curse my king? Make I go comot him head!

3) Oya- comot for dis place, from ya papa house, go one place wey I go show you.

4) Na God we go obey, no be man!

5) Abeg, make we no fight, you be my broda- if you waka go left, I go waka go right.

6) I no go destroy the earth again.

7) God go fight for una: make una jus chill!

8) Abeg, make we go scatter dem language!

9) Nna, I no fit put dis ark for my house, abeg! I no fit shout...

10) If to say na me be king, I go see say everybody get justice!

11) Na Him be God, make He do wetin He tink say e good.

12) Na thief una come catch, wey una carry sword & spear laidis?

13) Waka go potter house: e get wetin I wan show you dia.

14) Why you dey persecute me?

15) Bros J, make me & my broda siddon with you for heaven- one for ya right, one for ya left.

16) Oya, come touch my hand & my side.

17) Madam, wey your accusers dey?

18) Bros, she be ya wife! Why you dey lie say na ya sister?

19) Bros, you dey for us, abi for our enemy?

20) Even if God open window for heaven e no fit happen!

#PidginEnglishBible

Oya- les go dia...
😇

Share this Scrolly Tale with your friends.

A Scrolly Tale is a new way to read Twitter threads with a more visually immersive experience.
Discover more beautiful Scrolly Tales like this.

Keep scrolling