Profile picture
Nma Halliday, MD @dazHalle
, 8 tweets, 3 min read Read on Twitter
Woman: My baby's leg dey burnt.
Doc: wetin happen?
Woman: I don't know oh. Came home and saw it burnt.
Doc: Madame, your pickin fit die if you no talk true.
Woman: E dey get fever then convulsion come join the matter. I come dey panic. Dey scream like person wey see ghost.
My...
neigbours come dey cool my temper but I no gree calm down. They come push me outside, lock door.
They poured something for my pickin mouth. Come put his leg for inside fire. My pickin no dey get better.

Sweet Mama's Association, high temperature aka Fever can cause convulsion.
We dey call am febrile convulsion.
Whenever your child dey convulse, no dey panic like person wey dey send go Nineveh.

Madame, next time, Be calm. Don't go about calling your neighbours to come & see what your child is doing.

Your neighbours fit get good intentions oh but the
end result might be very bad. If baby dey convulse lie am down on side. Never lie him facing up.

This is not the time to knot chaplet or cloth round his neck. Remove anything around the neck. Naked am.
Dont put anything inside the mouth.
The good thing u go do for doctor be say
you go dey observe as the thing take dey happen. As you dey arrange yourself to rush to the hospital immediately. No waste time. Carry towel with warm water dey cool the body as you dey rush dey go hospital.
As soon as you reach emergency you can start the panic.🤣🤣🤣
As soon as you reach hospital emergency, you can start your panic. 😫😫
You fit remove your wig. If na Brazilian wig throw am my side and tell me to take. Don't ask for it again oh. 🤣🤣🤣
No be neighbours suppose dey rush your baby na Doctors go dey rush your baby now.
#DrHalz
@drweyoms come and rate me. 🤣🤣🤣🤣🤣 as the real Warri mama wey you be.
@threadreaderapp abeg unroll for them.
Missing some Tweet in this thread?
You can try to force a refresh.

Like this thread? Get email updates or save it to PDF!

Subscribe to Nma Halliday, MD
Profile picture

Get real-time email alerts when new unrolls are available from this author!

This content may be removed anytime!

Twitter may remove this content at anytime, convert it as a PDF, save and print for later use!

Try unrolling a thread yourself!

how to unroll video

1) Follow Thread Reader App on Twitter so you can easily mention us!

2) Go to a Twitter thread (series of Tweets by the same owner) and mention us with a keyword "unroll" @threadreaderapp unroll

You can practice here first or read more on our help page!

Did Thread Reader help you today?

Support us! We are indie developers!


This site is made by just three indie developers on a laptop doing marketing, support and development! Read more about the story.

Become a Premium Member and get exclusive features!

Premium member ($30.00/year)

Too expensive? Make a small donation by buying us coffee ($5) or help with server cost ($10)

Donate via Paypal Become our Patreon

Thank you for your support!