Wife :Okay they are off,
Man:: Haba sweetie, wetin ya bra and pant still dey do for ya body?
Wife : Please I am not in the mood
Man: Just comot ya pant and bra and stop all this ya everyday not in the mood story!
Wife : okay they are off
Wife : Please I am not in the mood
Man: Just comot ya pant and bra and stop all this ya everyday not in the mood story!
Wife : okay they are off
Man :: Oya jump enter bed.
Wife : Jump enter bed ke? Am i your
Man :: Just come for bed & sidon & relax first, your shakara don dey too much for this house sef.
Wife : okay so what next , where are you going?
Man : Just wait small I wan go bring money wey you go help me count because all the money wey you dey help me count before
😀😀😀😀😀😀😀😀😀😀😀😀😀😀😀