Profile picture
MuM @ 50 @Ehix07
, 16 tweets, 6 min read Read on Twitter
PDP AND IT'S 2ND MISSIONARY JOURNEY.

THREAD
e be like say den wan to tell us another story again oooooo
ATIKU: Waziri d political ashewo don add cry join e CV, e talk say na d hunger wen dey land make am wan run😂😂. Ok we hear,make una tell am make e share the money in INTEL 2 Nigerians & hunger go dey less.Make una tell am say INEC nor go count tears shaaa as dis one na lastcard
SARAKI: Oloye say na "teeming" yoot say make e run but na lie,na those e drama group tell am nor be youth but we sabi e way. E wan do Maradona enter Asorock by using Bukola for SW & Abubakar for North.Fa fa fa foul,Nigeria nor be Kwara but e good make e boost e CV😂

Nigerians👇
TAMBUWAL: Our "promising child" remind me Fela song (wen cat sleep rat go bite e tail).
If u match snake tail,anything u see u bear so I dey pray for him make e not go Dimeji Bankole e political career because d music wen we dey hear now be like say na hot soup abi na pouse
KWANKWASO: Oga wen get everywhere you go mobile crowds too dey warm up & don even go settle with GEJ.but we nor con know whether e don return GEJ campaign money as GEJ tell us say d man mangle e campaign money. But Nigns don already dey wait d red blood cell UBA regional manager
MAKARFI: PDP former chairman nor supposed dey suffer dis suffer wen e dey undergo now because e try for PDP wella. But my people talk say if you fetch firewood wen get ants,lizard and fowl go visit your compound. So d firewood Oga fetch na bone for e throat now😂😂😂😂
LAMIDO: Baba and sons company never finish case with EFCC but wan rule Nigeria mtcheeew.E na PDP Land-lord so no issue for e side as e missionary journey don finish before election even start but like fowl wen den cut e neck dey shake body so make Lamido shake body too
Na offside
JONAH JANG: e too say e wan be president of Nigeria,nor be him fault. Na rain fall na e make us all meet for inside Hut.well make e party epp am Chop e nomination form money but Nigerians right now👇
DAKWANBO: Bros with PhD get d swag and tolotolo wings,but to become a Nigeria president you must be a lion king and not some weakling,even e SM boys don dribble enter another opponent camp as den no say bros na paper weight.
BAFARAWA: Our prayer organising secretary too. Chai Nigerians don suffer 😂😂😂😂
No word for him because e candidacy dey cry me a river so....
FAYOSE:😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Oshoko wen first declare don relegate himself,e b like say e phone not dey ring again as even e party don abandon am. But Nigerians don ready to vote him as KUPP😆😆

KUPP: Kuje United Prisoners president

Pic 1: Fayose party people

Pic 2: Fayose
DATTI AHMED: Na political strategy dis bros dey do and to also boost his CV as Former presidential candidate under our great party. But na only e #12m to buy nomination form just dey pain me for e matter because: If you know you know
In all let's enjoy the season of PDP political drama. Get your copy of series right now.
END OF MISSIONARY JOURNEY
Missing some Tweet in this thread?
You can try to force a refresh.

Like this thread? Get email updates or save it to PDF!

Subscribe to MuM @ 50
Profile picture

Get real-time email alerts when new unrolls are available from this author!

This content may be removed anytime!

Twitter may remove this content at anytime, convert it as a PDF, save and print for later use!

Try unrolling a thread yourself!

how to unroll video

1) Follow Thread Reader App on Twitter so you can easily mention us!

2) Go to a Twitter thread (series of Tweets by the same owner) and mention us with a keyword "unroll" @threadreaderapp unroll

You can practice here first or read more on our help page!

Did Thread Reader help you today?

Support us! We are indie developers!


This site is made by just three indie developers on a laptop doing marketing, support and development! Read more about the story.

Become a Premium Member and get exclusive features!

Premium member ($3.00/month or $30.00/year)

Too expensive? Make a small donation by buying us coffee ($5) or help with server cost ($10)

Donate via Paypal Become our Patreon

Thank you for your support!