Him talku say POSTERITY go remember am for good....#FactsAboveLies
Na so SAN Keyamo come use #FactsAboveLies settle the matter.
He talku say even for Supreme court, Dasuki lose the case, no be Buhari dey hold am, na Supreme court talk am!
Make una no dey mention am again o, him right dey Kampe, na another case dem dey hold Dasuki for, no be the one wey dem don bail am on top... na Supreme court talk am so!
reject APC, all na LIE
L.I.E
L.I.E
L.I.E
You wan hear wetin him talk, watch am👇👇
Na so SAN Keyamo use #FactsAboveLies enter #LazyJournalists everywhere for Naija.
E no talk am, na lie dem dey lie....Na cut and join dem do😂😂
na so SAN Keyamo use #FactsAboveLies settle the case say Buhari don do magic for economy
PDP say na 87M Naija pipu dey inside poverty, na him Keyamo talk say na 112M Naija pipu dey inside poverty potopoto
during PDP time...
PMB do well!
SAN Keyamo talk say God don punish devil reach level say pipu dey abandon dem corrupt property for Banana Island wey dem carry corruption buy because dem know say Buhari no dey play with corruption.... Na #FactsAboveLies e take do am! #gbam!!
SAN Keyamo don use #FactsAboveLies settle everything.
NNPC no dey pay subsidy to any marketer anywhere....
SAN Keyamo don use #FactsAboveLies talk say back tyre no go ever meet front tyre for the election..
Naija people like #SaiBaba
Naija people see projects wey Buhari dey do
DEMOGRAPHY nko?🙌
Buhari don dey fight for una,
Make una use vote fight for Buhari..
Una do well, E go be!