So I split her salary in half, told her husband she’s lazy and I can’t continue to pay full salary for someone who’s lazy.
We did it that way until I was able to convince her to open her own bank account last December.
Husband: Goomorning ma. I been say make I greet you happy new year o. May God bless you for everything you’re doing for us.
Me: Amen
Husband: Na my wife o. She say you never pay her December salary. We even borrow money go village...
Me: May God help us my brother. This Nigeria as e dey go, make God just help us. But [HK] tell me say you don get new job now wey they pay well. Please manage until I sort her out.
Me: Amen.
[End call]
I call my House Keeper immediately.
Me: Madam your husband just call o. E say...
HK: (Cuts in) Aunty no mind am! No mind am! My mumu don do...
HK: Ehen. Thank you ma. Na so we go dey do am for five months. Me sef wan get savings. Anything we happen we go settle am.
Me: Okay. (Changes topic to other domestic issues)
End call.
#DANG